In lieu of an abstract, here is a brief excerpt of the content:

46 Mini-Mignonne New year, new fashion! Some wan dong commot just now. Dem di call’am sei change waka. You want nye any ngondere, Yi di daso waka like ntumbu. All nga dem for Ngola dem di waka Like sei dem di saka na ndombolo all di taim! Dis kain waka dong pass me. New generation, new fashion! Some new wan dong commot right now. Dem di call’am sei mini minor. You wan nye titi for any corner, Yi di daso sap na “see ma dross” Ah,ah! dis palava dong big pass ma head. Some ma tara for Sasse be call da kain Cloz sei ‘see through’. Mini mignonne dem na helele-o! Mini mignonne dem no di gring Say mek mboti tanap for dem skin. Soso wear ‘see ma bra’ Na so mini minor dem dei! Soso wear ‘see my bombi’ Autres temps, autres moeurs, Da mean sei: any taim get yi own fashion. Na so some ma complice For University of Duala be tok sei: 47 Na so nouvelle génération dei. Just now for Nansarwa kontri, All man pikin dong ton be na mini mignon! You wan pass for any side, You di daso nye man pikin wey Yi trosa di hang na for yi shit hole, Ah! Ah! Na wheti dipass? Ah di wanda! Na some ma tara for Chicago Ghetto Be tell me sei, “Man you ain’t know what this is all about? I tell yi sei: Man, I ain’t got no clue. Yi sei: It’s called saggin’ pants!” Dis saggin’ pants Na pantalon wey yi di daso Shweep road for Uncle Sam! Na yi I di wanda sei dis saggin’ pants na wheti? Na yi da ma tara di tell me dis tori for saggin’pants. Da tori shweet sotai tif man laugh for banda! Yi sei dis ting be begin’am Na taim wey Mbere Khaki for America Dem be tcha black pipo Go put dem for ngata, [18.191.108.168] Project MUSE (2024-04-25 03:23 GMT) 48 How wey mbere be di fia sei Ngata pipo dem fit take dem kanda, Da ting wey mukala dem di call’am sei “belt”, Go hang dem sef, dem be take all man yi kanda go hide’am. Ah! Ah! Na yi some sense come enter For ngata pipo dem head sei, After all, dem fit try for waka Wey kanda na dei. Na yi dem begin waka like Man pikin wey dem just cut yi bangala. No be wuna sabi da kain waka? Na waka wey you di waka like sei You get na mutoli, da sick wey Oyibo dem di call’am hernia. Na so waka for saggin’ pants dei. Taim wey prisoner pipo Be commot for ngata, Da mutoli waka dong ton be Na dem own fashion! You wan pass for any side, You di daso nye ‘prison graduate’ You di waka wit trosa for you dem shit hole. Na so waka for saggin’s pants dei. For Kontri for Barack Obama, waka for saggin’s pants na helele! Dis waka dong ton be na fashion! Some Akata pipo, Da mean sei: 49 Black pipo for America, Dem di born pikin so dem go start for land dem waka for saggin’s pants taim wey pikin di still drink boobie. Oh yes, dis wan na turu turu tok! No be da wan na development? I dong look dis palava so, I ton’am, ton’am for ma head, I ton’am, ton’am, I shake ma kongolibon head, I sei “wonders shall never end in this wold!” I dong tell ma own pikin dem sei: ‘You shall wear this thing over my dead body!’ No be wuna sabi sei taim wey yi dong bad, Repé di tok na gramma for tchotchoro? ...

Share