In lieu of an abstract, here is a brief excerpt of the content:

40 Deuxieme Bureau Some day some man be dei for long wit yi Nyango. Dem di dammer. Dem wan ya telephone hala: Griiing! Griiing! Griiing! Nyango jump for table yi go pick phone Yi amsa sei:’Hallo who is on the line?’ Na yi wei some titi amsa sei: na me Matalina! Ah! Ah! Dis palava dong pass Nyango. Yi daso tie hart yi ax’am sei: you wan tok na for who? Titi sei: I wan tok na for youa massa. Eh! Eh! Na which kain ting dis? Lef small mek Nyango get ‘fainting sick’. Yi soso tie hart, yi axe Matalina sei: “What business do you have with my husband?” Just now, yi dong ton na palava for Gramma! Matalina sei:”The business I have with your husband is that I’m his deuxième bureau!” Dis à tout casser tok yi pass Nyango. Yi tok for Matalina sei:”Hold on!” Nyango be cover phone wit yi hand, Yi put mop for yi massa yi ear yi tok sei: Na youa disame buro wan tok for you. 41 Taim we massa dong ya dis tori, yi be sabi one taim sei na yi njumba dei for phone. Yi lef daso small mek yi too katch ‘fainting sick’. Yi begin shek like sei na fever dong katch yi. Shweat begin commot for yi skin. Nyango dong nye di palava sotai yi pass yi, yi ton back for phone yi knack some gramma for Matalina sei: “ My husband is not available now!” Juaaa! Yi dong knack phone for grong. How wei Matalina be dong wait sotai Yi skin begin hot, yi be tok wit vex for Njango sei: “Tell him that his girlfriend called!” Eh Maleh! Oh Maleh! Matter approve himself! From da day Nyango sabi sei:dis deuxième bureau”palava Na daso njumba palava. One taim he start pack yi kaku for commot marred. So for las heure, All Mola dem, All massa dem, All Mbo’oko dem, All san-san boy dem, All nkwankanda dem, All ashawo manpikin dem, All akwara husband dem, Mek wuna sabi sei dis secret for deuxième bureau no be secret any more! So no, [18.116.40.47] Project MUSE (2024-04-25 22:20 GMT) 42 All nyango dem, All titi dem, All njumba dem, All small ting dem, All missus dem, All marred woman dem, Me, I di langua wuna sei, Mek wuna no mek erreur, bekoz erreur for mbutuku, na dammer for ndoss! Taim wey massa sei, I di go for ma deuxième bureau, mek wuna no check sei yi di go na for wok, Wusai! Na kanda yi di go knack’am! Some titi dei some secteur di wait massa. Mek wuna put dis tori fain fain for wuna tête! Na so dis tori for deuxième bureau dei. ...

Share