In lieu of an abstract, here is a brief excerpt of the content:

43 A Malin Malin Et Demi Tif man na come no go. Na some ma complice Be tok yi ting sei: Tif man die, tif man bury’am. Some panapu no pass dis wan. For Ongola, Tif fullup for all side, All man na tif man: Patron tif, Planton tif, Boss tif, Messenger tif Na so gomna of de tif For de tif And by de tif dei. Na so the gospel according to Biyaism dei. Commissaire de poice tif, Sans galons tif, Superintendent of police tif, Police constable tif, Capitaine tif, Foot soldier tif. Dem sei if youa broda Dei for top stick yi di tif, You must kop nye forseka motoh no moh. Dem sei if Grand Katika tif, 44 You must kop nye forseka sei, Le coup de tête du Grand Katika Fit mof youa own garri for mop. Na so de law according to Mbivodoism dei. For Ambasonia, Tif done pass mark-oh! Woman pikin tif, Man pikin tif, Repé tif, Remé tif Grand frère tif, Petit frère tif, Tchotchoro tif, Vieux capable tif, Na so tchop-broke potism dei For Nooremac Tif na helele-oh! Na some ma tara be tok sei jam pass die. Dem tif nchou for bank, Dem tif melecin for hospita, Dem tif moni for school fees, Dem tif tax moni, Dem tif stick for Yabassi black bush, Dem tif oya for Sonara, Just now dem wan tif sef Bakassi! Na waa for Mbiya Mbivodo-oh! Tif man na Manawa-oh! Tif man di lie sote pass tif dog. Tif man fit toom sef yi own mami. [18.116.118.198] Project MUSE (2024-04-19 10:20 GMT) 45 Tif man di tok daso wit wata for inside yi mop, Tif man sitdown for youa long, Na so yi eye go di pass pass Like sei yi hia na bad news. Yi di daso check de ting Wey yi go kick before yi commot. Tif man na come no go, Na sick man number one! Na yi mek tif pipo dem Get kain by kain name: Tchong, Bandit, Voleur, Coupeur de route, Barawo, Leuh, Thief, Robber Feyman, Kick man. ...

Share