In lieu of an abstract, here is a brief excerpt of the content:

38 A Tout Casser Camtok Massa, Man don tonton tire Dis à tout casser tok for dis kontri-o! You wan pass for any side, Na daso ‘moi parler toi parler’, You wan wake up for sharp sharp, Na soso ‘toi parler moi parler’, You wan nang for last heure, Na daso à tout casser. Just now, I dong loss my sense. For Ngola, We get tok for Bafut, We get tok for Bamunka, We get tok for Banso, We get tok for Bali, We get tok for Bambalang, We get tok for Bamessing, We get tok for Baba We get tok for Bafanji, We get tok for Bamali, We get tok for Babessi We get tok for Balimkumbat We get tok for Bakundu, We get tok for Bangwa, We get tok for Bakweri. We get tok sote pass two Hundred! Wheti mek we no fit land We own pikin dem all dis tok dem for sukulu? 39 Na shame di do we or na daso foolish? You want pass for any corner, Na soso ‘I was’ You want situp for any side, Na daso ‘Moi parler toi parler’ We’eh! We’eh! Wheti be we own self wit dis bastard tok dem? Taim wey you go for village for do kontri fashion you go tok na ‘I was’? Taim wey you go for kontri for cry die, you go cry die na wit ‘moi parler toi parler’? Taim wey you go for village For knack door for marred some nga Wey you want marred’am You go knack door na for French? Mek wuna no begin fool wuna sef! White man tok na daso bastard tok. You no fit lef youa own tok Go take some ala man yi tok begin mek nyanga wit’am! Kontri tok na we own culture. Kontri tok na we own tradition. Kontri tok na we own identity Kontri tok na we own life Make wuna no make erreur! Nansara tok na daso allo tok. ...

Share