In lieu of an abstract, here is a brief excerpt of the content:

55 CHOP CHAIR (Thank Choir for Tabenken.) For Bamenda We bin tanap far When Papapol bin chop chair Yi come for show we chair Yi come sey yi don bring we shawa We gree sey na trutrue shawa, Dat one whey we Papa for up Don put hand on top. Spear grass grow for we foot As we bin di think sey na good thing for stay put Wait sey make de blessing Come from dat shawa, we start di sing Year dem come di pass And then we see sey yi bin look we na like jackass Since for we Mbe dem Papapol yi one bin pass all dem Dem carry yi go enter Ngumba house Leave yi for carry all juju for dey go for yi house. We Mbe dem don loss their voice Like that ants dem whey bin loss their voice After dem bin drink strong cough merecine Today na we dey meng bicos we no get merecine. ...

Share